Find us on Facebook

Monday, 28 October 2013

Yeye talk with pidgin.

Yeye talk with pidgin.

Since no more classroom
Every morning na to carry broom
Sweep outside, go sweep room
some of us dey drink garri no spoon

I don tire to dey sit for house since may-june
electricity no dey, for night we dey use moon
girls for my area sef no fit comot
Mary k don finish
chai!!!!!!!!!..., this na pure doom

Amaka don broke site
she don dey pick calls from Dan Auta
haba, federal government?
Settle ASUU soon.

Words from my friend.................Emmanuel Francis Utah.

Facebook Blogger Plugin by XaliuArena.com | Get Widget

1 comment: